このアーティストの他の楽曲 Shallipopi
説明
関連出演者:シャリポピ
作詞・作曲:クラウンウゾマ
作詞・作曲:エレドロプログレス
プロデューサー、ミキシングエンジニア:Progrexx
マスタリングエンジニア:Jrocs
歌詞と翻訳
原文
Fireman
Only one pluto presido
They call me Shallipopi (say say say)
Give them (aura)
Too much (aura)
Plenty (aura)
Show them (aura)
Face show (aura)
Shoe shine (aura)
Aura for aura
Shoe shine (aura)
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss
Tell dem make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Too much poli dey scatter my vocal
Wey man, stay indoors, antisocial
I hope say you hear say my gbedu na global (global)
International, local
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Play you my life like a poker
Fake smile on my face like a joker
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss
Tell dem make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Asisat Oshoala, Okocha (aura)
Anytime I approach her
Give me the thing like that, no time, go down
What's up, baby go down
Where dem dey sell the poli no get banner
Big talk, Hennessy make me dey stagger
Wey dey cause wahala, dem go stab am (stab am)
No be to stab am with dagger (wahala)
Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)
Play you my life like a poker (no go dey)
Fake smile on my face like a joker
Give them (aura)
Too much (aura)
Plenty (aura)
Show them (aura)
Face show (aura)
Shoe shine (aura)
Aura for aura
Two times (aura)
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Aura for aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my po
Rolling my, rolling my blunt now
Too much juice no sauce
Shalli na popi, on boss now
Pluto boy got aura, say say, say say, say say
日本語訳
消防士
冥王星プレシドは1つだけ
彼らは私をシャリポピと呼んでいます (セイセイセイ)
彼らに(オーラを)与えてください
多すぎる(オーラ)
たっぷり(オーラ)
見せてよ(オーラ)
フェイスショー(オーラ)
靴磨き(オーラ)
オーラにはオーラ
靴磨き(オーラ)
ナ、パパは毎晩一人で外に座ってるの
今は成長していないので、一人で外に座っています
私は私のチ ポを転がしています
ローリング・マイ、ローリング・ブラント (ローリング・マイ、ローリング・ブラント)
汁が多すぎてソースが入らない
シャリ・ナ・ポピ、ボスについて
私に電話するように言ってください
アシサット・オショアラ、オコチャ(オーラ)
私が彼女に近づくときはいつでも
そんなものちょうだい、時間がない、下がって
どうしたの、ベイビー、下がって
アシサット・オショアラ、オコチャ(オーラ)
私が彼女に近づくときはいつでも
そんなものちょうだい、時間がない、下がって
どうしたの、ベイビー、下がって
ポリポリしすぎてボーカルが散らばる
おいおい、家に閉じこもってろ、反社会的だ
私のグベドゥ・ナ・グローバル(グローバル)という言葉が聞こえることを願っています
インターナショナル、ローカル
世界の重みをこの肩に乗せて(肩)
私の人生をポーカーのようにプレイしてください
ジョーカーみたいに顔に偽りの笑顔を浮かべる
ナ、パパは毎晩一人で外に座ってるの
今は成長していないので、一人で外に座っています
私は私のチ ポを転がしています
ローリング・マイ、ローリング・ブラント (ローリング・マイ、ローリング・ブラント)
汁が多すぎてソースが入らない
シャリ・ナ・ポピ、ボスについて
私に電話するように言ってください
アシサット・オショアラ、オコチャ(オーラ)
私が彼女に近づくときはいつでも
そんなものちょうだい、時間がない、下がって
どうしたの、ベイビー、下がって
アシサット・オショアラ、オコチャ(オーラ)
私が彼女に近づくときはいつでも
そんなものちょうだい、時間がない、下がって
どうしたの、ベイビー、下がって
奴らがポリのバナーを売っているところは手に入らない
大きな話、ヘネシーは私を本当によろめかせます
ああ、原因はワハラだ、奴らは刺しに行く(俺を刺せ)
短剣で私を刺してはいけません(ワハラ)
世界の重みをこの肩に乗せて(肩)
ポーカーのように私の人生をプレイしてください (ノーゴーデイ)
ジョーカーみたいに顔に偽りの笑顔を浮かべる
彼らに(オーラを)与えてください
多すぎる(オーラ)
たっぷり(オーラ)
見せてよ(オーラ)
フェイスショー(オーラ)
靴磨き(オーラ)
オーラにはオーラ
2回(オーラ)
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
オーラにはオーラ
ナ、パパは毎晩一人で外に座ってるの
今は成長していないので、一人で外に座っています
私は私のチ ポを転がしています
今、私の鈍器を転がして、私のブラントを転がしてください
汁が多すぎてソースが入らない
シャリ・ナ・ポピ、今ボスにいる
冥王星少年はオーラを持っている、言う、言う、言う、言う、言う