このアーティストの他の楽曲 Czarny HIFI
このアーティストの他の楽曲 1da Banton
説明
公開日: 2025-08-01
歌詞と翻訳
原文
I be sitting by the phone
Hoping that you gon call
I dey miss you my baby
It's been a long time
It's been a long time my baby Baby, me and you say we never relate oh Say my conscience e dey tell me So many things wey fit dey sup oh My love e count am my baby So many times wey my lip I cut oh 'Cause I dey think, 'cause I dey think So many things, so many things Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Like who be the person wey dey make you smile
Anytime wey I done dey online I say who be the nigga wey dey cross the line 'Cause when I see him I go shout achi foto Make una see who dey 'Cause I dey feel like somebody turn your mind woman But say my heart dey shake Oh, I am a thinking again
It's been a long time my baby Baby, me and you say we never relate oh
Say my conscience e dey tell me So many things wey fit dey sup oh My love e count am my baby So many times wey my lip I cut oh 'Cause I dey think, 'cause I dey think
So many things, so many things Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah It's been a long time my baby Baby, me and you say we never relate oh
Say my conscience e dey tell me So many things wey fit dey sup oh My love e count am my baby So many times wey my lip I cut oh 'Cause I dey think, 'cause I dey think
So many things, so many things Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
Oh, yeah, yeah, yeah, yeah, yeah
日本語訳
私は電話のそばに座っています
あなたが電話してくれることを願っています
本当にあなたがいなくて寂しいです、ベイビー
お久しぶりです
お久しぶりです、ベイビー、ベイビー、私とあなたは私たちは決して関係ないと言っています、私の良心とあなたは私に言ってください、たくさんのことが私たちにフィットします、私の愛と数は私のベイビー、何度も唇を切りました、なぜなら私は考えるから、なぜなら私は考えるから、たくさんのこと、たくさんのこと、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ああ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええああ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、あなたを笑顔にしてくれる人は誰ですか?
オンラインでやったことがあるときはいつでも、一線を越えたのはダチだと言います、だって彼に会ったら、アチフォトと叫びに行きます、誰が誰なのかわからないようにしてください、だって誰かがあなたの心を動かしているような気がします、でも、私の心が震えると言ってください、ああ、私はまた考え中です
久しぶりだね、ベイビー、ベイビー、私とあなたは、私たちは決して共感しないって言うんだ、ああ
私の良心を言ってください、教えてください、たくさんのことが私たちにぴったりです、私の愛と数えられているのは私のベイビーです何度も私の唇を切ってしまいましたああ、私は考えるから、私は考えるから
とてもたくさんのこと、とてもたくさんのこと、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ
ああ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、久しぶりです、ベイビー、ベイビー、私とあなたは、私たちは決して共感しないと言っています、ああ
私の良心を言ってください、教えてください、たくさんのことが私たちにぴったりです、私の愛と数えられているのは私のベイビーです何度も私の唇を切ってしまいましたああ、私は考えるから、私は考えるから
とてもたくさんのこと、とてもたくさんのこと、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ、ええ
あ、はい、はい、はい、はい、はい